Saturday 25 July 2015

See This Humorous But Poignant Piece on How Terrorism Has Affected OurLives

How has terrorism changed your life and perspective?


Award winning Actor, Movie and Documentary producer, and my friend Alenne Menget, shared this on his Facebook page today. It is written with a touch of humor, but oh so true about the situation we find ourselves in today. 



BOKO... WETI... WE DO YOU?
I no fit sleep because of check sense
Life dong change for my country
Small pikin pass with tray groundnut for head
I di langa for chop grounds weh she sell
But fear dey my heart too much
I must check yi waist if them put bomb dey

I no fit sleep, my country people
I want go home to see my people
But when I look at the bus to carry me
All kind bags di enter there
Them no di scan if them dong put their bomb
My heart di fear too much
Sleep no di enter my eye my people
I no know who we enermy be
I no sabi weti he want make we do
Yi ready for die but no tell we reason
But yi want to die with us as he die
Me and my people no want die
Sleep no enter my eye my people
We no know who be who again
We no know who dey for what again
We no know who dey against we again
We no know who dey for we again sef
My people sleep go come agian
But we must open we eyes find find
We must start nak nak prayer
We must love one another
We must tight one finger for beat Boko
PAPA GOD HEAR WE.
WENA GOOD MORNING

No comments: